LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Loml (feat. Shadykarz)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mansa Jabulani Okay!
You know (You know, You know)
Shadykarz Olamillion oh yh
Eh ey eey!
Ah-yh eeeh
DJ OP Dot I Love Youuuu
An-na-ah
Ahhh! Ahhhhh!!!!!!
ENERGY DJ
Say no be jazz no be karate but
Wo eyinju eh baby na killer
Ani no be kanyamata matter
Ko wo'erin eh gan na Selina
Omode mapami o jejely
Toba de lo e go pepper me
Alo ń dun momi
Girlie the way you Dey pamper me
Umm-eh
She na keeper she na mi wife
Olori for mi yard o
Love of Mi Life o
Ah She na lover she na mi ride or die
Olomi no be lie you be numero uno
Ah
She na keeper she na mi wife
Boya keja mi if I lie
Number one for mi heart
My omidan baddie wey polite
Baby yen shemi o dada
Boba shey shemi o baby mogba
Ton balo wa wonma collect
Ani temi ni she no be to let
Omo kan ni many mojiri
Elele mi one in a milli
And I fit to marry
Mio ri iru eh ri olomi
She gimme more gimme love gimme more
Gimme more gimme double mi joy
Ani wo nikan ni mi lucky charm
Wo ibadi eh double decker ni sha
Say no be jazz no b karate but
Wo eyinju eh baby na killer
Ani no be kanyamata matter
Ko wo'erin eh gan na Selina
Omode mapami o jejely
Toba de lo e go pepper me
Alo ń dun momi
Girlie the way you Dey pamper me
Umm-eh
She na keeper she na mi wife
Olori for mi yard o
Love of Mi Life o
Ah She na lover she na mi ride or die
Olomi no be lie you be numero uno
She na keeper she na mi wife
Boya keja mi if I lie
Number one for mi heart
My omidan baddie wey polite
Okay!
I go by the name DJ OP Dot
Energetic DJ
Aje On The Mix

WRITERS

Opeyemi Soidiq

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language