Anywhere you go I follow you
Girl I swear I no Dey bobo you
E be you wey dey come first
I wan chop your banku… ehhhhh
Ko jo ma shaku funwontan o
Mo fe so e d'iyawo mi o Bamidele
Mo fe so e d'iyawo mi o Bamidele
A jo ma logba yi pe o logba logba
Aya mi honey olo mi baby eh
Ka jor ma shaku funwontan oh wiggle wiggle
Anywhere you go I follow you
Girl I swear I no Dey bobo you
My baby tell me all that you wanting girl
...Tell me all that you wanting girl
You drive me crazy baby girl you're the only one oh
Shey you go be my love oh
Hold you hand forever eh eh
Shey you go be my lover eh eh
Mo fe so e d'iyawo mi o Bamidele
Mo fe so e d'iyawo mi o Bamidele