LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pour Me Water

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Somebody pour me water
Somebody pour me water
I still dey try but I'm tired
I still dey try but I'm tired
Somebody pour me water
Somebody pour me water
I still dey try but I'm tired
I still dey try but I'm tired
Uhhhhh uhhuhuhuhhh uhuhhuhhh
Uhhhhh uhhuhuhuhhh uhuhhuhhh
Pains and memories tears and melodie's
I got a lot of pains in my memories
Pains and memories tears and melodie's
We made a lot of friends some enemies
Green white green be the place wey me come from
Came from jimeta
I came from the low cost
I dey eleyele I dey try focus
I dey eleyele I'm tryna stack up
Somebody pour me water
(Somebody pour me water)
Somebody pour me water
(Somebody pour me water)
I still dey try but I'm tired
I still dey try but I'm tired
(I still dey try but I'm tired now)
Somebody pour me water
Somebody pour me water
I still dey try but I'm tired
I still dey try but I'm tired
Man don hustle
Man don struggle
Man don bustle
Man don fight oo
Man don hustle
Hand don hard oo
Somebody pour me the coco
Wetin dey do me I no know
I want to fly
I wan turn up
I want to fly
I wan turn up ahh ahhh
Somebody pour me water
(Somebody pour me water)
Somebody pour me water
(Somebody pour me water)
I still dey try but I'm tired
I still dey try but I'm tired
(I still dey try but I'm tired now)
Somebody pour me water
Somebody pour me water
(Somebody pour me water)
I still dey try but I'm tired (ahhh)
I still dey try but I'm tired
Uhhhhh uhhuhuhuhhh uhuhhuhhh
Uhhhhh uhhuhuhuhhh uhuhhuhhh

WRITERS

JUDE PAM-DIO

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence