Play the music from my rover
All of the trips on my codar
Play the music from my rover
All of the trips on my codar
Enemies and Frenemies are shooting nonstop
I be goat for this field some call me Demi god
Opapaparada ke to Mo Mo teleport
Emi young and furious werey Dey for my blood
Energy on one hundred to ba wa you go chop am
Eruku po bi twenty naira lowo olopa
Hustle kin to bustle Nike Air Force Lori prada
Omo Yoruba pepper Dey for my rap
I get like twenty Men wey Dey support me for back
Sho ti verify location tan wa Lori map
Your phone on flight buh you never get to fly
Won lo n jazz ki n lo n fi rap
See me outside I mean On the other side
Ogo mi shine and then everything bright
Zoom zoom zoom Je Ka Rira later
Play the music from my rover
All of the trips on my codar
Play the music from my rover
All of the trips on my codar
Let that booty bounce to the cardinal point
Je ko gbon de naija ko tun gbon de London
Kini to gbe se yin lo ma pa mi and I Dey sure
Shey you put me on your list cos I am on a mission
Shey you wan Dey Calculate
When I carry you on a date
Play the music from my rover
All of the trips on my codar
Play the music from my rover
All of the trips on my codar