I been dey wash Dad's Mercedes
I still dey wash that Mercedes
For their soul's Rest in Peace
To my mom you were the sweetest
You up above I know you see these
Gimme one puff make I light that
Gimme two puff make I light that
For the lost ones, way go down
For the lost ones, way go down
Omo guy, wetin sup my guy
Things dey happen over night
I'm moving, fast but steady
Slow mo, i no dey drag with anybody
I'm just keeping it steady
I'm just keeping it ready
I'm moving, fast but steady
Slow mo, i no dey drag with anybody
I'm just keeping it steady
I'm just keeping it steady
As you see me guy, I don kpo
Me sef don ready to play this game
Omo me I must touch this doe
Is also good for the gander