LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Attention

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeyeyeyeye
Samboribo
Samboribobob yea
Give me attention ohhh
Give me attention
Yeyeyeye
Dond
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention ooh
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention ooh
Girl your body body bad oo
Everytime when I look in your eyes
E Dey give me high temperature girl oo
Wey Dey cool me and my temper oh no
Anytime I look your eyes ooo
E Dey e Dey give me high tension
Please gimme gimme one attention
Gimme gimme one attention
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention oooh
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention ooh
For this lolololoving oo
I fit spray all my dododo for you girl
Baby girl on a low low lowkey ooo
If you no wan gimme your lolo loving
We fit still put it on a lowkey ooo
Angelina oh no no no no
Make you come gimme good good loving ooh
I no wan commit sucide for your love oh
Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention ohhh
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka Dey go
She no wan give me attention oo
Attention oooh
Girl you body body bad oo
Everytime when I look in your eyes
E Dey give me high temperature girl ooh
Wey go cool me and my temper oh no
Everytime I look your eyes ooh
E Dey gimme
E Dey gimme high tension
Please gimme gimme one Attention
Gimme that thing that I want from you
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention ooh
I see Angelina oooh
She just Dey waka
Just Dey waka just Dey go
She just Dey waka sef
She no wan give me attention oo
Attention oooh

WRITERS

Donald Ohaji

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None