I for just Dey Dey sick no fit to eat no fit slip oh
How I want fitto leave smoke
Cause I no fitto eat no fitto slip no fitto see road
I for like right my wrongs
But many wrongs Dey for front
So make dem Dey see me run
Make dem deh gimme me chance
Na you take me up nor let me down ohhh
Yeah we ghats go higher higher
When I drop am dem go feel am
Cause I getti super power
I for like right my wrongs
But many wrongs Dey for front
So make dem Dey see me run
Make dem deh gimme me chance
Na you take me up nor let me down ohhh
Yeah we ghats go higher higher
Na you take me up nor let me down ohhh
Yeah we ghats go higher higher