And i need you one more day
And i need you one more day
Both girl dey do me strong thing
Bad girl dey do me long thing
Both girl dey do me strong thing
Bad girl dey do me long thing
And i need you one more day
And i need you one more day
When me tell you you no get conscience
You dey tell me say i no dey talk sense
In everything i do girl i tell you say na you dey come first
Make you know say i no talk about sex
Make you know the bobo no time me i don fall finish
Cos e be like say na juju no cap for now i'm loving it
When you hit on my cellular mo ma n gbadun e ohun gidi gan gan
When you hit on my cellular mo ma n gbadun ohun e ahhaan
When you hit on my cellular mo ma n gbadun ohun gidi gan gan
When you hit on my cellular on my cellular on my celluar
The other time when i left you
Ojo ti pe and i wan come back
The other day when you just turn back
Say i no dey lie for other girls say
Anytime i see you my heart wan slack
Oh baby when i give you some love
Will you give me just some back
And i need you one more day
And i need you one more day