LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Morayo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I've been searching searching (searching searching)
I've been looking for love (looking for love)
Till I found you baby
You dey drive me crazy
If no be you my baby
Who go understand me like this (like this)
Anything you need call on me (call on me)
I no go ever declining (I no go ever declining)
You're my happiness, anytime i see you Morayo huh
You're my everything, i no fit to play with our love (laye laye)
You're my happiness, anytime i see you Morayo huh
You're my everything, i no fit to play with our love (laye laye)
My baby jeka joro (joro)
I no fit do ojoro (oh oh)
What's your favorite philo (philo)
I want to buy you motor (motor oh)
My baby jeka joro (joro)
I no fit do ojoro (oh oh)
What's your favorite philo (philo)
I want to buy you motor (motor oh)
My baby oyoyo (yo yo)
Shawty mi My philo (oh oh)
Shalewa jor duro (duro duro)
I dey gbadun your parol (paarool)
My baby oyoyo (yo yo)
Shawty mi My philo (oh oh)
Shalewa jor duro (duro duro)
I dey gbadun your parol (paarool)
You're my happiness, anytime i see you Morayo huh
You're my everything, i no fit to play with our love (laye laye)
You're my happiness, anytime i see you Morayo huh
You're my everything, i no fit to play with our love (laye laye)
Huh huh huh
I no fit to play with our love huh huh
I no fit to play with our love huh (laye laye)

WRITERS

Ibrahim Adeyemi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None