LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mary K

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl u wonderful
I done see many girls for my life
Na the reason I dey dey careful
But I go take the risk for you
If u dey for me girl and you no dull me
I no go fit dull you (at all mehn)

My baby no be human being
No be ordinary
So make you love me jejely
Normally
Properly

U no be human being
My baby No be ordinary
Say make u love me properly
Jejelly
Normally

E be the way u dey slay
Make me dey craze
No Mary K
Dey for ur face
Make u my bae
Everyday
No be dem say

E be the way u dey slay
Make me dey craze
No Mary K
Dey for ur face
Make u my bae
Everyday
No be dem say

Uhh ah-ah awee- awee
(Awee-awee)
ah-ah awee-awee
(Awee-awee-awee)
Uhh ah-ah awee- awee
ah-ah awee-awee
(awee-awee-awee-awee)
Uhh ah-ah awee- awee
(awee-awee)
ah-ah awee-awee
(awee-awee-awee)
Uhh ah-ah awee- awee
ah-ah awee-awee
(awee-awee-awee-awee)

Gimme love I need only ya
Me and you know you need a real nigga
Only you me I consider
Give you my gold
If you’re gold digger
Gimme love I need only ya
Me and you know you need a real nigga
Only you me I consider
Give you my gold
If you’re gold digger

My baby no be human being
No be ordinary
So make you love me jejely
Normally
Properly

U no be human being
My baby No be ordinary
Say make u love me properly
Jejelly
Normally

E be the way u dey slay
Make me dey craze
No Mary K
Dey for ur face
Make u my bae
Everyday
No be dem say

E be the way u dey slay
Make me dey craze
No Mary K
Dey for ur face
Make u my bae
Everyday
No be dem say

Uhh ah-ah awee- awee
(Awee-awee)
ah-ah awee-awee
(Awee-awee-awee)
Uhh ah-ah awee- awee
ah-ah awee-awee
(awee-awee-awee-awee)
Uhh ah-ah awee- awee
(awee-awee)
ah-ah awee-awee
(awee-awee-awee)
Uhh ah-ah awee- awee
ah-ah awee-awee
(awee-awee-awee-awee)

WRITERS

RAPHAEL EKENE NNAKWUZIE, KINGSLEY OLISAH, EMMANUEL GODWIN CHISOM

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity