I for dey follow follow you my Bebe
You know you driving me crazy
I dey mikirimo mikirimo oh my Bebe
Me I no care if your papa na commando say me i go dede
Make I drive your jangilova
Casanova Buy you designer
Girl your love e dey medecinal (pon pon pon pon pon)
I dey your area any kilometer
For you my lololo, my lololo, my loo oo For you my lololo
Make we Dey check am check am check am check am! I dey on her menu
On my menu She say phemi phemi phemi ma pami na Kiss on her neck and she drip like water cngelina She Sabi na But na you wey wan chop for dinner Ja ja ma lo le mi ni Califonia Fine fine girl Omo tan so Body soft like samosa Fire down eyan bazuka Pa pawon Bend her body Bi ti python Say she wan play with my weapon I tell my baby say make she ride on Kele ride on cnything wey you want my baby Casami or is it henny
Diamonds rings and pretty necklaces
For you my lololo Check and balance (for you my lololo)
Abi califonia (for you my lololo)
Pounds and dollars no be Kaba pho pho (for you my lololo) I dey on her menu
On my menu I dey on her menu
On my menu Ja ja ja ma lo le mi ni Califonia Fine fine girl Omo tan Ja ma lo le mi ni Califonia
Lo le mi ni Califo Ja ma lo le mi ni Califonia Fine fine girl Omo tan so Body soft like samosa Fire down eyan bazuka