Girl I can not explain yeh, wetin you do for my brain
I been thinking about you girl, every night every day
I Don tell all my girlfriend say me I no do again (oh)
Only you wey I need girl, will you be my babe
Me sing you my songs, you dance to my songs

What's your favourite style
Girl I can not explain yeh, wetin you do for my brain
I been thinking about you girl, every night every day
I Don tell all my girlfriends say me I no do again (oh)
Only you wey I need girl, will you be my babe
Me sing you my songs, you dance to my songs
Me sing you my songs, you dance to my songs
And you know me I ghat you (my baby oh)
And you know me I ride for you (my baby oh)
And you know me I'm down for you (my lady oh)
Can not live without you (my lady oh)
This na the first time I'm feeling this way
For only you I dey feel this way
Girl you my oxygen, I need you, to sustain