You tell me sey make I let this love bygone
Me I no go gree even if na to buy gun o
I go shoot ten men, I'll kill them all for your love
I go make you see sey baby I'm the right one o
I be dey look around for wetin no loss
And all the while you stayed here waiting for us
Took you for granted baby I be Pompous
Now I no fit take am If you tell me get lost o
You dont now what you have until its long gone
Since you still dey here baby, jowo ma lo o
Igba aimo lo semi, I don wise up o
Mi o deni fi e sere mo, Olohun gbo o
I'm learning the hard way
I'm having these nightmares
I'm having a hard time breathing 'cos you're not here
I'm learning the hard way
I'm having these nightmares
I'm having a hard time breathing 'cos you're not here
Baby mi jowo ma Pamisaye o