LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Blood on the Street

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
i still dey look una look una
wey wan dey oo
and this your mystical attitude wey don tey
nobody wey go dey wey go dey run your race oh ahh
and if you listen to me you go do that do way oo
You go do that way ooo

cause this life na rumble na rumble eh
enter your runs go hustle to chop eh
gone are the days i dey form for my hustle
Eh
and if dem tell me say boy no go fumble
eh
i no fit from a lot oo
dem start to talk say the matter na
you know say me i no fit start to dey love you
nobody dey nobody deyyy

if you see what I see
You go stand on my ten toes
Blood on the street
You go hard or you go home!

I Dey shine
Halogeneee

Awon shey bi Bebeto!!

Blood on the streets
You go hard or you go home

You know say me I know Dey oo
I no fit shout

I no fit snooze
Imposicant

them dey talk about my gist
Them wan dey cast

My pocket full
Nah the rabba Dey inside

I just Dey find my money ooo
Make I sope ooo

Bad energy
Stay far away

No go gum me ooo

cause this life na rumble na rumble eh
enter your runs go hustle to chop eh
gone are the days i dey form for my hustle
Eh
and if dem tell me say boy no go fumble
eh
i no fit from a lot oo
dem start to talk say the matter na
you know say me i no fit start to dey love you
nobody dey nobody deyyy

if you see what I see
You go stand on my ten toes
Blood on the street
You go hard or you go home!

I Dey shine
Halogeneee

Awon shey bi Bebeto!!

Blood on the streets
You go hard or you go home

WRITERS

GREGORY NJOKU

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation

From This Artist