Sexy baddies dey the yard
I no care if you Getty man
put the girl for position
Me I Dey knack,Knack knack
And she go carry am come my domot
Make your body rub up my Jean
Make your body gum my body
Girl e too sweet likey maltina ahh
Girly your loving dey cut my liver ahh
Gbakalam ise I no fit relax ahh
I just dey wait for your door
Me I Dey knack,Knack knack
And she go carry am come my domot
Make your body rub up my Jean
Make your body gum my body
Make your body rub up my Jean