Real poo poo for the real people
If you dey vex for me tell me, no come go dey talk anyhow
If you a criminal abeg stop don't go and wait until you are
You be bad mechanic abi? You go soon dey sell spare parts
You dey navigate? okay but baba no go set compass
Omo I hustle for the street sha
Small thing remain I for sell shisha
In my youth service i was a teacher
Till I found the keys like Alicia
See, don't neglect the words of my preacher
So I key into it - ignition
Legit legit I'm getting richer
I don't wanna be another mister
Bouncers reject me when I go shows
Shey na because my face no show
Me I know the course, I even get brochure
But immediately I double my hustle
Legit with just brain and muscle
I no wan reap wetin I sow so
Everybody know that already
Everybody know that already
Everybody know that already
Na legedez I use even when sun dey
Dem dey ask momsy where that your son dey?
She go say, the boy will be here someday
Na so I move from back stage to runway
I perform for 4 shows in one day
Nobody ask barz are you ok?
When I blow all of them go say them dey
I been no dey see food chop
No be say I blind o omo na true talk
I almost sell my soul to one shoe shop
Make I for see small bread take tush up
But steady I dey hustle pass who shop
Now dem dey hear in voice pass who shop
If life na war start pushup
If life na sentence no put fullstop
If you dey vex for me tell me, no come go dey talk anyhow
If you a criminal abeg stop don't go and wait until you are
You be bad mechanic abi? You go soon dey sell spare parts
You dey navigate? okay but baba no go set compass