LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shayo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Good vibes
Come through
Bad vibes
Fuck you
Like Ice Price I’m cool
But still the fire can’t cool
No Ls
W
Akoi grace
Portable
You dey pray for me to fumble?
Na Rest In Peace go come through

Person wey dey judge Finidi
No sabi offside
Isn’t that a pity?
Person wey no chop epiti
Go think say moi moi get the best finishing
Ab my friend
Don’t be silly
Get evidence or they don’t believe it
Omo na why me I come the gidi
Run things well
No be to kikiti
Kakata
Ah!

Shayo o
Shayo
As we dey try we tèpa moshé
No wan depend on my salary
I accelerate

Shayo o
Shayo
As we dey try we tèpa moshé
No wan depend on my salary
I accelerate

Coast to coast me I don waka
OG like don baba
No be today we dey run package
Oil dey head like Onpadec
Eh God
Blessings o bata
Everything soft o no quanta
Ah
I Thank God for the privilege
Shoutout to kids in the orphanage

Person wey dey judge Finidi
No sabi offside
Isn’t that a pity?
Person wey no chop epiti
Go think say moi moi get the best finishing
Ah my friend
Don’t be silly
Get evidence or they don’t believe it
Omo na why me I come the gidi
Run things well
No be to kikiti
Kakata
Ah!

Shayo o
Shayo
As we dey try we tèpa moshé
No wan depend on my salary
I accelerate

Shayo o
Shayo
As we dey try we tèpa moshé
No wan depend on my salary
I accelerate

If you see the place wey I dey come from
No be bus stop
Person wey go later grow big
E go start small
Emi lemi òmo lopé
Ki ni won so
Step out in my high fashion
Rahman Jago
You no gbadu me
Make you lockup
But if you see me
Connect to my hotspot
Eyin esôra
Ara ńkan mi oh
I de para

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language