Is what we are breathing now
Person wey no get hand work go dey ask you for CV na
SARS go see you for road with dread
2 seconds they Lock you for boot
Ikwerre man fit becos of land of 20 centimetres
Travel to do you juju, go like 50 kilometers
And people are feeling like
Once you are living in PH
Your account should be Jupiter
Rich people are stingy na
They'll rather blow 1m for club with bani than helping the needy na
The mighty is giving us fake love
8 year old boy go dey tell u say, Aboi make I lap u na
Many many phoney people sell cellphones for Garrison
This is home to burna boy
I know that you like to ball, but don't go to where dem dey corner boys
They're nothing like 1da boy
I'm starting to Wonder boy
E get people for wey dey for SS3
Because if I do, 2 seconds Knowledge go tell me to Kpor well na
The surest way to survive is having somebody in Government house