Shebi I be give u kola nut
Why u come dey tell me say I fvxk up
Even when dem see u doing wrong
Dem go put the blame upon me Dolor
Even when my journey got u so long
You begin vomit different different jargon
My padi be dey tell me make I lock up
Ero nu Urubi never die never die
Bumwenre omiomwanfan nighede
Bumwenre omiomwanfan nighede
Many many people dem b fungi
Even if I try am to b Joe Biden
Steady dem go turn am to be wrong guy
Many many people dem b fungi
Dem be wan kpai me dem b try
And Some ma my gees but I survive
Ero nu urubi never die never die
Bumwenre omiomwanfan nighede
Many many people dem b fungi
Even if I try am to b Joe Biden
Steady dem go turn am to be wrong guy
Many many people dem b fungi
Even if I try am to b Joe Biden
Steady dem go turn am to be wrong guy