Me I get genuine love for u
cnd if u check am well its true
Ur love Don skater for my head
This ur love skater my defence
This ur love skater my defence
Have been on this road searching and matching for my Loveth
and some wanting for my pocket
But My heart is beating beating
It's beating for you listen
Cos my loving no Deceiving
This ur love skater my defence
This ur love skater my defence