LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MADLY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
E be like say you do me jaroma
E be like say i chop your juju
Your love just dey sweetee my stomach
I no even know wating to do

Iyemoja yemoja
You fine pass iyemoja yemoja
Kpatakpata kpatakpata
You cover my face like lagbaja lagbaja

Am into you
Madily oh Madily oh
Madily oh Madily oh
Am into you
Madily oh Madily oh
Madily oh Madily oh
Am into you

Chanting

You do me something special
You do me something you do me something
Wey any other girl never

I no dey fiti durge am
When you throw the
When you throw the blow
I no dey fiti durge am oh

Iyemoja yemoja
You fine pass iyemoja yemoja
Kpatakpata kpatakpata
You cover my facе like lagbaja lagbaja

Am into you
Madily oh Madily oh
Madily oh Madily oh
Am into you
Madily oh Madily oh
Madily oh Madily oh
Am into you

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None