I hear say u dey fine love
Babe search no more I get am get am supplus
Plenty mullah go gum board
Get am plenty gon o babe no fear jogor
I go dey her body like ogele
When she ask me favour me say o baby
She no get comma na sweet Orente (Mumbai)
She unleash her body for me Jeje
I go dey her body like ogele
When she ask me favour me say o baby
She no get comma na sweet Orente (Mumbai)
She unleash her body for me Jeje