Me I go try my best give you all
And I go give my all never stop
To the place you never been before
Me I go spend my all on your love
Make me better like I never been
To the moon and back I go love
Baby fine like wine make I senpe
Make me lose my mind do me jeje
Love me hard every day till December
Baby fine like wine make I senpe o
Make me lose my mind do me jeje o
Love me hard every day till December
This is your booty dey make me craze
Tell me the reason you please me
This your body special loving
Make u give me chance I palanga
Feel like jaaa jaaaa jaaa jaaa jaaa
Baby fine like wine make I senpe o
Make me lose my mind do me jeje o
Love me hard every day till December
Baby fine like wine make I senpe o
Make me lose my mind do me jeje o
Love me hard every day till December
Your body fire pass thunder
Your body bad do me wonders
Girl your body cause commotion
Your body cause commotion
Your body fire pass thunder
Your body bad do me wonders
Girl if no be you there's no other
Me I put a ring on your finger
Baby fine like wine make I senpe
Make me lose my mind do me jeje
Love me hard every day till December
Baby fine like wine make I senpe
Make me lose my mind do me jeje
Love me hard every day till December
This is your booty dey make me craze
Tell me the reason you please me
This your body special loving
Make u give me chance I palanga
Feel like jaaa jaaaa jaaa jaaa jaaa