Fire burn my eyes make I (kpai)
Your love do me wontamela
Take me away take me away
Falila no fit run am more
Take me away take me away
Shakira no fit call am more
Baby for you I go spend am o
Baby for you I go spend am o
Oloko oloko malo sara were
The way your ikebe dey move for Agege
The way your ikebe dey roll
I wanna take you to my room
Take me away take me away
Falila no fit run am more
Take me away take me away
Shakira no fit call am more
Baby for you I go spend am o
Baby for you I go spend am o