Every every every everyday
your love just dey follow me
your love no be moi moi something
(no be moi moi something)
Every every every everyday
your love just dey follow me
your love no be moi moi something
(no be moi moi something)
this your love no be bobo
shuga milk and Milo ah ah
from Puerto Rico to jalingo
na so your love follow me go
peace and love what a combo ai ai
pe le pe le pe le pe le pe o
Every every every everyday
your love just dey follow me
your love no be moi moi something
(no be moi moi something)
Every every every everyday
your love just dey follow me
your love no be moi moi something
(no be moi moi something)
your love dey for my front e no dy follow back
like person wa I dey follow chat
your goodness and mercy dy all over
you left 99 just for me ah ha
your mercy I dey enjoy each and every day ah ha
so I dey thank you my daddy
ah who be that person wan won come against me
when you dy my front and you dey back
ohhh your love e dey cover me
so make enemies comot e body ehh
cos you mount pass Mount Everest
you never slumber you never rest
every second you are taking care of me e e
Every every every everyday
your love just dey follow me
your love no be moi moi something
(no be moi moi something)
Every every every everyday
your love just dey follow me
your love no be moi moi something
(no be moi moi something)