LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mercy No Dey Finish

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No no no no no no no
Hmmm

I don fall many times I no fit deny
Darkness hold me tight I no see the light
But Your love chase me even when I run
You no let me go You no leave me alone

Who be man wey no go fail? (No be me no be me)
Who fit stand without Your grace? (Nobody nobody)
From the miry clay
You carry me rise
Now my life na testimony

Mercy no dey finish oh (Baba)
Your grace e no dey taya oh (Jesus)
Even when I fall
You still dey call
Na Your love dey hold me strong

I remember days wey I lose my way
Shame and guilt wan make me stay
But You say My son no run from Me
Na for my arms you go find your peace

Who be man wey no go fail? (No be me no be me)
Who fit stand without Your grace? (Nobody nobody)
From the miry clay You carry me rise
Now my life na testimony

Mercy no dey finish oh (Baba)
Your grace e no dey taya oh (Jesus)
Even when I fall You still dey call
Na Your love dey hold me strong


From the east to the west (You no dey change)
From the north to the south (Your love remains)
No matter wetin I do You no let me go
You dey carry me for Your hand

Mercy no dey finish oh (Oh no no no)
Your grace e no dey taya oh (Baba mi)
Even when I fall You still dey call
Na Your love dey hold me strong

Hallelujah
No no no no no no no no
( Your mercy sure)
No no no no no no no no

WRITERS

Olawale Olaniyi

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion