LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lafia City

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Kai Uh Lafia City
I guess y'all don't even know this about me but sh!t
Zaki Draikzee
Back then for Nasarawa
Lafia city
Boy with a dream but the sleep wasn't easy
Long nights praying
Hoping they see me
No light in the room but the vision was clearly
My brother dey tell me say boy you dey bad
But I want you to go to school
Gada your cert
He made a call
Next thing I dey class
For poly I dey rap
The people dey clap
2014 I don become the man
For Lafia poly na me be the man
Rector dey bow
I dey control the land
For the city my music dey high on demand
I called Phatboii
My oga brown
I wan do a show
I think I got the fan
He said if you think you can do it my boy
Your music na fire
Get dirty boy
Na Stadium Junction
Me I wan do my show
I dey talk to Isaac
Where we fit get the dough
One man for corner dey sip beer slow
Never know who he be but he hear all the flow
He call me closer
Say he hear all my plans
Say the dream wey I get fit go far for the land
He go like support me
Put some help for my hand
And he gave me a word
I go make you expand
Go NBS
Tell them say na me send you
Go interview
Make the people broadcast you
Tell them your plans
Let the future forecast you
I'm doing this for free
Cause God dey above you
Next day im on bike to the host
Reached to the gate
See my heart don dey froze
Met Steven Shamar
Dickson and the rest
Played my song and the people request
On the radio and the TV yeah
The feeling wei I get no seazing yea
From a small boy to the TV
I'm feeling so happy but could not believe it yea
Next day I dey for the titi yea
Ta'al and for bukan sidi yea
I did a show in the city
I shutdown the stadium for road many could not believe it
That I worked hard
Work work work see I worked hard
Work work work and I worked hard
I work work work see I worked hard
I work work work say I worked
I met Beeeth Elizabeth Odeh
Boy that lady na one in milli
She working hard
She no wan become ole
She do good for me never did it for money
We did a lot
From shows to shows we dey plan alot
From post to post
Every night we dey waka from shows to shows
If my name no dey your show
Your show no be show
I met another girl shady
She dey so rare
Good girl better pass many ladies
She took care of me
Gave me keys to the cages
I tell her say I go buy her two Mercedes
I met Kate then I met Faith
She go pack food plenty meat for plate
I go rap rap
She go sitdown for couch
She dey smile tell me Allah got your back
I came far
These na the people wey stand by me
From Lafia city to this town
Every step of the road
They believed in me even when I no get ground
Through the dark nights when nobody see the dream
They still stand
Rest in peace to my brother
Keep watching beside me
I promised to
Work hard
Work work work see I worked hard
Work work work and I worked hard
I work work work see I worked hard
I work work work say I worked hard
I work work work see I worked hard
Work work work and I worked hard
I work work work see I worked hard
I work work work say I worked

WRITERS

George Michael

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual