LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Julie

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You set o baby
Julie you set o
Girl this your pretty little body
Bring it on me
Onome baby make we connect o
Oroma baby do me something
Something wey I no fit explain o
My baby
My shawty
Oh my baby my Julie
O de faya bomi
I dey find you oh baby
Baby my shawty
Julie you set o
17,18,19 baby
Omode ni e to tun redi jo o
Baby jo o
And as you dey blow my mind
Take it slow
Make I no go lose control jo o
Dakun jowo o
Oh girl I am down for you
Down for you
Wetin you want I go buy for you
I fit buy for two
Girl I am all for you
All for you
And I no fit wait to smile for you
Smile for you
This your pretty little body
Bring it on me
Onome baby make we connect o
Oroma baby do me something
Something wey I no fit explain o
Girl I no fit explain o
My baby, baby
My shawty
Oh my baby my Julie
O de faya bomi
I dey find you oh baby
Baby my shawty
Julie you set o
I know sey you be bad girl but I no mind
I be bad boy Shey you no mind
I go pull up in my Beamer
You be the sheeba to my sinner o
Faya bomi
Baby faya bomi
My baby faya bomi
Dakun faya bomi
Oh girl I am down for you
Down for you
Wetin you want I go buy for you
Buy for you
Girl I am all for you
All for you
And I no fit wait to smile for you
Smile for you
This your pretty little body
Bring it on me
Onome baby make we connect o
Oroma baby do me something
Something wey I no fit explain o
My baby,baby
My shawty
Oh my baby my Julie
O de faya bomi
I dey find you oh baby
Baby my shawty
Julie you set o

WRITERS

Kudehinbu Gabriel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None