They say nobody is born to be poor
But say man must work before he go Chop
So I no relent I Dey hustle kankan
I moved from coast to coast
I Dey wait for my own time
Everybody get their own time
But Shey na like this he go Dey be
Chop for morning no chop for night
I Dey hustle everyday titi
How many things man go do for life
With my sleepless,night working Days
If I no get money wetin I gain o
Oluwa bless my hustle (ko sha pra Pra)
Bless my hustle (ko sha prapra)
Mo fe gun benz to shaprapra
Gucci Prada to sha prapra
Givenchy orders to shaprapra
Bless my hustle make he pay
They say who am I who am I
I'm just that black boy who want to Make mama proud
I no wan lalox make mama struggle No go turn to loss on me
Coz she gave a lot,she be the only One wey never gave up on me
Enemies Dey wait,won fe mobi ti ma Bade
I Dey hustle for day,make my success No prolong for day
Enemies Dey wait,won fe mo bi ti ma Bade
I Dey hustle for day,make my success No prolong for day
Oluwa bless my hustle (ko sha pra Pra)
Bless my hustle (ko sha prapra)
Mo fe gun benz to shaprapra
Gucci Prada to sha prapra
Givenchy orders to shaprapra
Bless my hustle make he pay
Aiii I never cared about the pains
So take me high make I fit Dey chill With presidents
I no say no be by who sabi work pass
Coz man propose God dispose
When my mate Dey spend make I no Dey ghost
Them say nobody is born to be poor
But say man must work before he go Chop
So I no relent I Dey hustle kankan
I moved from coast to coast
I Dey wait for my own time
Everybody get their own time
But Shey na like this he go Dey be
Chop for morning no chop for night
I Dey hustle everyday titi
How many things man go do for life
With my sleepless,night working Days
If I no get money wetin I gain o
Oluwa bless my hustle (ko sha pra pra)
Bless my hustle (ko sha prapra)
Mo fe gun benz to shaprapra
Bless my hustle make he pay