She was chillin with her best friend
I be wan ask for her number
Then I found her on insta
Say she be feelin the mista
Ur girlfriend wan make I tospi
As I dey nack she call me popsi
Im old enough to be her uncle
She like as I Dey talk the lamba
She shock wen I pull out the mamba
On my mom I no fit front o
Me wan roll u front a fronto
She me tell me say she get some issues
Wetin concern me with issue
Lord be my witness Oloun se
This Toto na my weakness Oloun se
I dey mind my business oloun
Wetin I dey do none of their business Oloun se
Enemies are wicked Oloun se
Their Jealousy na sickness Oloun se
I like girls with big breast Oloun se
Na Im Dey peak my interest
Even under the ac I make your girl sweat
I don give am finish she say make I give am one shirt
How can her body be alarming if e no set
I want your weapon fashioned against me
The kind yansh wey go kill person
Babe wey no go do me dirty
They wan know if I don give me bestie