Many years since I left the street oh
cnd I still dey fight to survive oh
Me I want to get the bag oh yeye yeye
Oluwa make you shine your light oh
Cuz this journey e no come Dey bright oh
cnd the boy get so many plans oh yeye yeye
If I go back home and I no get the deo (oh yeah )
Wetin I want tell my guys dem
Wetin I want give my family ( yeah)
If I go back home and I no get the deo
How I want take explain for them (yeah)
Say the hustle no clear for me (yeah)
I dey Steady on the grind, no be say I dull
I dey find peace of mind bad man push me to the wall
cnything that I do anything I say they go talk oh
Cuz it's been very long I've been on the road
I Dey pray to god to help me blow
Cuz I fit do, everything alone
If I go back home and I no get the deo (oh yeah )
Wetin I want tell my guys dem
Wetin I want give my family ( yeah)
If I go back home and I no get the deo
How I want take explain for them (yeah)
Say the hustle no clear for me (yeah)