E start as I di talk for phone, for my man down for mamfe
Your man don touch down for doul bro all thing na kankwe
I don just near some small chick e say e name na lari
I tap e numéro la la la for bonaberi
Na only after pére, I wan reach long I di hurry
I nova chop since yesterday Le sharp for morning
As I finish drop the call?
I near some taxi man I say three shii Rond point
Na for dey wey grand be get for take me go long boy
I chombe casket for mah head, your man na Yo boy
Na so chauffeur juh di go slowly lek na rolls Royce
Only AC inside jap Massa mouf
The blackberry for my hand that day was edge
With the budget wey famille gimmi i was feeling blessed
Na me and Lari that for phone I swear we start for text
As na samedi again We be di plan for flex
Me I nobi know say the chauffeur na chef bandit
How driver go carry mendem from beri to go rondpoint then e wan pass through bedi
Eske i fez know something boyy
Two don mendem enter jab, they just come corner me
With some njoka for front? E nobi border me
With Doctor Dre dem for my ear I be Dey for air
The grand their face be dasor dey lek dey komot for terre
Inside embouteillage Grand e hand dem start for touch me
I feel say na gay maybe e wan for involve me
The grand for mah left send e hand for my shoulder then cross me
I remain for middle I swear they nearly wan for crush me
By my left Dagger for neck
By my right Pistol for my belle Ey
They say porté fe I giyam
My Jordans I moveam giyam eeey
That means say all man for that jap that day be Dey na complice
I learn my first French for that men their hand
Grand send e head for window say
I learn my first French for dou inside TIF MAN MOTO waaah eeey
I learn my first French for dou inside TIF MAN MOTO
Learn my first French dou inside TIF MAN MOTO
I learn my first French for dou inside TIF MAN MOTO
I learn my first French for dou inside TIF MAN MOTO waah
Ca c'est pour tout le njaka du goudron
Don kind kind mendem di pass pass for your skin you feelam nor
Man don suffer for this outside
Man e eye don clear For that kind thing