Abena you Dey for me heart now
Cause of you I leave all my niggas
Say make I Dey give you all the loving
You be me lover from day one
I leave everybody make I focus on yaa ah
But omoge see the way you come pay me back
Swear I no go ever ever fall in love mm mm mm
I carry that Girl come say make I show my mama eh
But she leave me run follow another Nigga eh
Cause the nigga soft he get plenty mulla eh
This kele set from the 90s
Shina Peter tell me she Dey like it
I Dey sound like Duncan mighty
This kele do me one kind thing..
I can't believe I fell like a fool for you
Why you do me this kind thing.
I gave you all of my heart now it's all over
Why you do me this kind thing
Wetin she want she say na manny wey spend
Same time wetin I want from you na kele wey go bend
True love Dey hard to find you know na TikTok e Dey trend
Her Dm don turn people house many Dey visit now and then
Abena tell me say na only me she want
Money no be issue, shey na only love wey we go chop,
Her phone Dey beep wetin Dey show for screen na Drona funds
Who be that she tell me say na her manchi from abroad
But she doesn't know I know him
I Dey in shock but I lockup
Make i go the last round after today we go cut off
To see love nowadays fowl go need grow blockus
I rather loose abena than to loose my focus.
I carry that Girl come say make I show my mama eh
But she leave me run follow another Nigga eh
Cause the nigga soft he get plenty mulla eh
This kele set from the 90s
Shina Peter tell me she Dey like it
I Dey sound like Duncan mighty
This kele do me one kind thing..
I can't believe I fell like a fool for you
Why you do me this kind thing.
I gave you all of my heart now it's all over
Why you do me this kind thing
Kele wey I want for my life oh
You come deh play me play me play me
I love you and you know this
That I've been falling for you uh