Gat you on lock my baby o
Can I have you in my life baby do you feel it's ok
I swear I no go lie girl your body gat me jonzing
Badman a moving like a smooth criminal
Make me a better man my sweet vanilla
Trying all my best so that I could just be your man
Girl you've been on my mind
Give me love Give me love Give me love
Girl why you do me like that
Ko ko ko ko, i've been knocking on your door o
you know this shiii's killing me inside
You go know say something's on my mind
ko ko ko ko ive been knocking on your door o
you know this shiii's killing me inside
You go know say something's on my mind
Screaming why o Why o Why o
She Dey do me wayo wayo wayo
She Dey do me wayo wayo wayo
She Dey do me wayo wayo wayo
Lati kekere moti n je ise modina
But tonight, i wan give her, she will never fill it up
If you deny me, i won't stop giving up
Cuz your body acting funny, Rita lorry
Cuz you got your body shinning like a melanin
E patewo meje meje fun omo to sabi
Many people tried, buh won o le to dabi
I dey chike am everytime, I Dey doke am with the mic and the vibe
Girl you've been on my mind
Give me love Give me love Give me love
Girl why you do me like that
Ko ko ko ko, i've been knocking on your door o
Got this shiii feeling it inside