LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

FYB (PROCESS TITANS)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah yo I just dey hear this MATLAB of a thing, bro
Ah which one be MATLAB again? Omo I no know o
Na hear I just dey hear am so o

Remember say na the last phase be this, make we cooperate, make this process too sweet

Hey yeah, got a speech for y'all my guys
Straight to the point, no long talk, yeah no disguise
I've got a few words I'd love to drop
Listen and be blessed, my fam

This na opinion for all
Big shoutout to the course rep wey too sabi
Two hundred Chem, all my coursemates dem wey dey try
Thank you for the note you dey drop
Paste your aza, make e run you smalls if at all

PDFs dey cry everyday for GC
Ones wey dey drop since last week, me I never read
I look myself just dey laugh, na so so star I dey star
Very soon I know say I go cry

Na when I wan try sleep I go remember say I get five four one and I never read
Which kain life be this wey person dey live?
Back to new one K LT exam period inside hall
Na so man dey hear "two minutes more!"

What's the way?
Push me section C
Two seconds I write am
Na so I take submit
E tough my bro but my God pass them
I gat to stay composed, I know it's coming to an end
Project eight o'clock and all the many kinds of stress
Pay for this, pay for that this is financial affairs

Omo guy, where you dey nau?
I dey, I dey, I dey active
When we dey see?
Ehn bro, we go see nau very soon
Maybe tomorrow we go see for the zoos nau
You dey feel me for the zoos
Active

WRITERS

Daniel Igbineweka

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Abuse and Violence