I'd been dey hustling for my paper
Tryna get my daily bread I gats to dey respect the baker
Make he do me everything I pray for
Make I dey inna mi fine motor mi jale mi gbe'bon
Baba God bless me with the money o
All the things wey dey sup for ghetto e no funny o ay
Me I sabi say life is a journey o
We rise and fall we never stop we keep on running o yea
Baba God bless me with the money o
All the things wey dey sup for ghetto e no funny o ay
Me I sabi say life is a journey o
We rise and fall we never stop we keep on running o ay
Pon the track we running like Usain Bolt ay
Mi future haffi brighter than a rainbow ayy
Jah never fail me I know you're able ay
Make you no go put me for shame o ayy
Mi haffi go major like say I be Lazer
Me no care whatever wey the boy go face ah
Going back to how it was way back
We dey struggle nine to five labor
Kin to gbowo mi lowo boda Debo
Ma lor vex mi, you go wound o efrebor (Erebor)
I'd been dey hustling for my paper
Tryna get my daily bread I gats to dey respect the baker
Make he do me everything I pray for
Make I dey inna mi fine motor mi jale mi gbebon
Baba God bless me with the money o
All the things wey dey sup for ghetto e no funny o ay
Me I sabi say life is a journey o
We rise and fall we never stop we keep on running o yea
Baba God bless me with the money o
All the things wey dey sup for ghetto e no funny o
Me I sabi say life is a journey o
We rise and fall we never stop we keep on running o