LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ole

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
DTL worldwide
Eko l'Ajah wa
Ile eni l'ota wa
Aso rock l'oga wa
Amo ghetto l'awa wa
Ole, ole
Ole, ole
Ole, ole
Ole, ole
We dey under lockdown we no fit waka
Plenty plenty suffer
We come dey for hunger
Our ijoba
All of them dey fela
Dem put us for corner
Because of the corona
And no be say, dem go give us daily bread
Not to talk of the butter
And most of us no be butter
No be say, dem go give us daily bread
Not to talk of the butter
And most of us no be butter
Politicians (Ole)
Governor (Ole)
Senator (Ole)
Councillor (Ole)
President (Ole)
Vice president (Ole)
Dem dey keep indomie (Ole)
Dem dey keep garri (Ole)
Ye
Ye
Ye
How can a government, how can you hoard indomie
I mean, its - its intolerable, it's provocative
And so, our government will have to apologise to the Nigerian people
There will be need-
You see the crowd in Jos, for goodness sake I was worried
How are we going to a-a-avoid stampede
And stampede has happening in some places
Lives has been lost needlessly
Councilor
President (Ole)
Vice President (Ole)
Dem dey keep indomie (Ole)
Dem dey keep garri (Ole)
Politicians (Ole)
Governor (Ole)
Senator (Ole)
Councillor (Ole)
President (Ole)
Vice president (Ole)
Dem dey keep indomie (Ole)
Dem dey keep garri (Ole)
Ye
Ye
Ye
It's General Okizy on the mix

WRITERS

Oludare Odola

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None