LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Popo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Popo
F. U. C. K. U
DTL worldwide
When I dey Lagos, I dey see these cops
Dem carry big bus, they tryna chase us
Dem wan rob us, 'cause we be fine boys
And I get dreadlocks, omo see set up
I no wear face cap omo see mess up
Yea yea ah, ah
All these my neighbors, dem be amebo
'Cause we buy Lexus dem dey suspect us
Say we fit be thief and we no get work
No know wetin dey sup, you go go station
You go write statement say you fit go jail
If you no settle them, you go sleep for cell
Sheybi you get guys oya make you call them
Like 5 of them make they send you money
You done enter big probem
Wey money fit solve
Ya, ya
(You done enter big problem)
Shii, all these mother fucking popo
Ah, ah, shii, yeah
All these mother fucking popo
Killing innocent blood (yea)
These mo' fucking popo
Ah, see
And I get Uncle wey dey for Magodo
But he no fit know say I dey with popo
Say wetin I do
Dem say I do cyber but I no do cyber
I be cool singer, wey be ex rapper
I fit play you my tracks
But you gimme 5 slap
You dey gimme jab like you be boxer
I dey see my blood
You dey make me cry na wetin cause ham
All these passersby
Dem carry iPhone
Dem carry Samsung
Dem dey video me, dem dey injure me, dem dey injure me
Dem dey video me, dem dey injure me, dem dey injure me
Ah, shii, all these mother fucking popo
Ah, ah, shii, yeah
All these mother fucking popo
Killing innocent blood (yea)
These mo' fucking popo
Ah, see
Oga where lighter
My igbo done ku
And I wan light ham
Our mumu done do
Oga where lighter
My igbo done ku
And I wan light ham
Our mumu done do
All these mo' fucking popo
Worldwide
Hun
Oga where lighter
My igbo done ku
And I wan light ham
Our mumu done do
Oga where lighter
My igbo done ku
And I wan light ham
Our mumu done do

WRITERS

Oludare Odola

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual