LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ugochukwu

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Ai
When I had nowhere to go
I no fit sleep for studio
I sabi say I dope
But I was fucking broke
E get one of my friend
Him dey gimme bread
Him sacrificed him mattress so I go fit to lay my head
When it was becoming too much, he paid for my rent
Na 2k wey I get
Him buy me phone make I collect
Him go dash me shoe and trouser if we wan go show
Him dey pay my studio session thanks so much Ugo
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Mo mugbo mugbo
Oloun oba ni o je kin mugbo wo 'gbo
Some of my guys dey use me do yeye
Dem dey ask for video
Dem wan see video, video
You wan put ham for Netflix
For YouTube
Instablog
Tunde Ednut
You wan make I trend
Eh my friend
How does it make you feel
Ete mi o si l'owo yin
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Temi o ba le dupe a je mi o mo're
Ugo, Ugo, Ugo
Ugochukwu ooo
Ugochukwu ooo
Ugochu
Ugochukwu
Ogooluwa
Ugochukwu
Ugochukwu ooo
Ugochukwu
Ugochkwu o

WRITERS

Ideraoluwa Awobokun, Oluwadamilare Odola

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual