Plenty money for inside casket
cwon boys se dorime (ye ye ye Dey play)
Plenty money for inside casket
Play the song to the Rhythm and base
Sexy ladies whine up ur waist
Oga ju Oga ki le gbe de oga ju
Oga ju oga ki le tun fe Oga
Oga ju Oga ki le gbe de oga ju
Oga ju oga ki le tun fe Oga
Sweet senorita so nice to meet ya
We go party all nite long eeehh
Play the song to the Rhythm and base
Sexy ladies whine up ur waist
Oga ju Oga ki le gbe de oga ju
Oga ju oga ki le tun fe Oga
Oga ju Oga ki le gbe de oga ju
Oga ju oga ki le tun fe Oga
I gat the juice you gat the sauce
Wen we inda club you know is a must
Plenty money dey you know we dey ball
You dey make a badman craze
Oya wait , cnita You sexy senorita
Na my gbedu wey dey burst ur speaker
I'm a twin you can call me Peter
Shey na money wey you want I'll give it all
Tell the dj make e set it up
We Dey ball hard we no dey dull
Plenty money for inside casket
cwon boys se dorime (ye ye ye Dey play)
Plenty money for inside casket
Play the song to the Rhythm and base
Sexy ladies whine up ur waist
Play the song to the Rhythm and base
Sexy ladies whine up ur waist
Oga ju Oga ki le gbe de oga ju
Oga ju oga ki le tun fe Oga
Oga ju Oga ki le gbe de oga ju
Oga ju oga ki le tun fe Oga