Gbedu wey dey play for the cassidy
I be block her but I no deal it
Texting, texting, steady man be flexing
Interesting thing wey we do, man are body inclined
When I swipe that card and I go so hard
Clock clock, no cheap talk talk
Boyfriend jeans and a blue crop top and the beamer drop top
Lifestyle A list, everything wavey, I be on point like decimal, lately
Don dey wait love love, show me waka shege
Cause of you my baby, oh baby
Give me groove me baby, oh yea
Number one my lady, oh yea
Noting sweet pass, baby way sabi hold her side
Beauty plus brains, finest all my life
Person no need tell you, who she be
Person no need tell you, how I feel
Abobi, fresh and clean baby
Splash a the pussy on me baby
Me no look no other girl cause you sweet baby
Put it like benz and speed baby back it up
King Jaja, bed breaker, automatic leg spreader
Me no carry under age and put her in my bed and abuse your daughter
Splash a the pussy on me baby
Me no look no other girl cause you sweet baby
Put it like benz and speed baby
Noting sweet pass, baby way sabi hold her side
Beauty plus brains, finest all my life
Person no need tell you who she be
Person no need tell you how I feel