Can never see me doing middleman
I be gallivanting when you come around
Na your body wey dey give a man ginger
Ileke maki manny wan enter your kuli
Man i get ginja get ginja
Why person go wan kill a man ginja
All day getting more ginja
Who you know wey fit enter my river
Man i get ginja get ginja
Why person go wan kill a man ginja
All day getting more ginja
Who you know wey fit enter my river
Rock your body like the early nineties
And I’m banging different varieties uh
And you know say when we start the party
It’s a friday when we step in aje
The things you do to me get a man ignited (nighted)
I gotta get in deep when I’m inside it oouu
Causi man i get ginja get ninja
Why person go wan kill a man ginja
All day getting more ginja
Who you know wey fit enter my river
Man i get ginja get ginja
Why person go wan kill a man ginja
All day getting more ginja
Who you know wey fit enter my river
Causi man i get ginja get ginja
Why person go wan kill a man ginja
All day getting more ginja
Who you know wey fit enter my river
Man i get ginja get ginja
Why person go wan kill a man ginja
All day getting more ginja
Who you know wey fit enter my river