LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jolly

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Jolly,

The way you move am for me

I no fit cheat when I'm on it

The way you given to body

Biggy body..

Eh ayomy

I like the way you dey jolly

And I no fit cheat when I'm on it

The way you given to body

Biggy body..




Eh.. Ohh my bebe

If I rate you 10/10 my bebe

Wetin e go take to

Eh.. Ooh my bebe

Likin everything wey you dey do my bebe

You cool my bebe

Call you shodi

I just dey jam you but I like you already

I just dey look no fit turn my heady

The thing you get for your back e heavy

I like you already


Jolly,

The way you move am for me

I no fit cheat when I'm on it

The way you given to body

Biggy body..

Eh ayomy

I like the way you dey jolly

And I no fit cheat when I'm on it

The way you given to body

Biggy body..




As I see your body

I pray make e get sense my bebe

Me I don jam alota.. My bebe

I like the thing wey I dey see my bebe

I want my bebe

Stop her oo

I gat alot of things I want to cap out

No say alot of ni**rs dey around

They want to block her oo

And make e winchi winchi no go touch her oo

Jolly,

The way you move am for me

I no fit cheat when I'm on it

The way you given to body

Biggy body..

Eh ayomy

I like the way you dey jolly

And I no fit cheat when I'm on it

The way you given to body

Biggy body..

Spirit melodies

PUBLISHERS

Lyrics © JAY JAY PUBLISHING CO.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence