LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Demor

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Pressure Dey your body
Bodyyyyy
Shey na your intention to make me lose guard
Shey make I press am for your body o
Cause I never see my genesis
Till I come sight you
Fire o
Oh you be my desire o
Make me weak o
Tire o
No use me demor demor demor demor
Fire o
Oh you be my desire o
Make me weak o
Tire o
No use me demor demor demor demor
Cause I dey I dey I dey I dey I dey I dey
I dey on my way I no wan wait another day o
Cause I dey I dey I dey I dey I dey I dey
I dey on my way I no wan wait another day o
Wo iya iya down my side
Balancia she knows my answer
When she asks me Shey make I slow
Ahh
Na ina ina my mind o
Say dem no fit to put assunder
I no fit leave you alone
Fire o
Oh you be my desire o
Make me weak o
Tire o
No use me demor demor demor demor
Fire o
Oh you be my desire o
Make me weak o
Tire o
No use me demor demor demor demor
Cause I dey I dey I dey I dey I dey I dey
I dey on my way I no wan wait another day o
Cause I dey I dey I dey I dey I dey I dey
I dey on my way I no wan wait another day o
Ahh
What's up
Come on come on
And that's that Fatima
I no fit leave you alone
Aye
I'm feeling her backa
Make she balancia
She came with her friend
But then I no fit leave her alone

WRITERS

Adedundomi Adenuga, Oluokun Tariq

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None