I've been in your town no lockdown
I don't wanna go no outside
Baby you don't know how much I love you
Lately I've been going through some things wey me I no fit talk
No dey ask me how I'm doing
If I tell you I'm not fine
Don't bother I'll be fine
I no really sabi how to open up
Make e no come be like I dey disturb
I need your touching oh girl
Make you no disappoint me
Me you no dey look me like I'm guilty
I no even know wetin dey sup
Me I dey my own world truly
Na why me I no dey give no fucks
Cause I get lost in this world
Me I no know wetin dey sup
Sometimes this life is so funny
You can't depend on nobody
They ask you can I hold something
Then Japa when you hold nothing
But it's okay I understand
For this life I no dey judge another man
I keep it to myself many thing on my mind
But everly I'm on my grind
So last last I know I'll be fine
Don't bother I'll be fine
I no really sabi how to open up
Make e no come be like I dey disturb
I need your touching oh girl
Make you no disappoint me