But they wan make we go slow
No go follow who no know road
Start balling no be own goal
So the bad man dey conniving ahh
Any badman wey wan try me I'm
I dey face wetin concern me
Mana badman no dey whine me
Something is controlling me yeah
Cause right now I'm Jonzing
Somethings got a hold on me yeah
Say this life I'm chopping I can't even get enough
I can't get enough of this
I can't get enough of this
Feeling good tonight mama ehhhh
Higher Higher (Gemi loke)
Higher Higher (Gbemi Trabaye)
Higher Higher (Gemi loke)
Higher Higher (Gbemi Trabaye)
I spent it on the champagne
Ang cela ama camera angshute
Are you gonna be shy ma momo
Are you gonna be shy ma momo
Say this life I'm chopping I can't even get enough
I can't get enough of this
I can't get enough of this
Feeling good tonight mama ehhhh
Higher Higher (Gemi loke)
Higher Higher (Gbemi Trabaye)
Higher Higher (Gemi loke)
Higher Higher (Gbemi Trabaye)