LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gangalee

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
It aguh hard !!
Manna Duppy Duppy Conqa
Been a longtime on this road
What you know bout me ma bro?
Since 8 I've been writing songs
( I've been writing songs)
Anor go stop now
Many people tell me say I will back out
But I do me I won't ball out
Don't confide in em stray clowns
Oh So my hustle dem want bring down?
As Jah Dey we nor go fear now
Weytin dem wish back to sender ooh
Me dema Prii? Manna Gangster ooh ohh ah
I am a Gangalee!
Asangoli!
Back inna the hood they call me Dampare ree!
Who dem be? They can't handle me
I pit dem if they think they can par with me
And even though the system is harder
Mi still arise above that
Giddem a couple hit
And they know what we about now
Alluh dem a shock on the field manna kaka ..
Kaka
Ma thing wey go bee them
Ma thing ma thing dem go like to consume
Dem go like to consume
Oh yeah yeah
Ma thing wey go bee them
Ma thing ma thing dem go like to consume (oh na ma thing na ma thing oo)
Dem go like to consume
I Giddem gbedu wey go burst your brain (gbedu wey go burst your oh)
I Giddem gbedu wey go burst your brain (I giddem gbedu wey go burst your)
I Giddem gbedu wey go burst your
I am a Gangalee!
Asangoli!
Back inna the hood they call me Dampare ree!
Who dem be? They can't handle me
I pit dem if they think they can par with me
And even though the system is harder
Mi still arise above that
Giddem a couple hit
And they know what we about now
Alluh dem a shock on the field manna kaka ..
Manna Kaka yea yea
If enor work ago try am again
Success na step by step ok
Nor be today wey we start this thing
Wey they tell me say mi cannot dweet
Wholeappa dem used to laugh at me
Them say my sounds nor Dey Bee Bee bee beee...be
(Say them say ma sounds not Dey...)
Been a longtime on this road
What you know bout me ma bro?
Since 8 I've been writing songs
(I've been writing songs)
Anor go stop now
Many people tell me say I will back out
But I do me I won't ball out
Don't confide in em stray clowns
Oh So my hustle dem want bring down?
As Jah Dey we nor go fear now
Weytin dem wish back to sender ooh
Me dema Prii? Manna Gangster ooh ohh ah
I am a Gangalee!
Asangoli!
Back inna the hood they call me Dampare ree!
Who dem be? They can't handle me
I pit dem if they think they can par with me
And even though the system is harder
Mi still arise above that
Giddem a couple hit
And they know what we about now
Alluh dem a shock on the field manna kaka...
Kaka

WRITERS

Dwayne Acquah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None