LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

God When

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
All of my mates don dey marry
All of my mates don dey wed 
Me sef go soon reach 30 
When I go settle my brain? 

God When?
God When? 
God When? 
God When? 

Some of my mates don dey blow 
Some of my mates don buy motor 
Emi na fera motor 

God When?
God When? 
God When? 
God When? 

Gucci Prada Ferragamo!
Emi na fe do lowo! 
I want to blow their mind Like OBO!

God When?
God When? 
God When? 
God When? 

See I've been scrolling on Twitter since 
See this couple so Fine and sweet
I'd like to have what they
Have or better than this 
Abi I no fine ni? 

God When?
God When? 
God When? 
God When? 

See the things I wan ask you God
O por! O Por!
When guy man go fit waka for road 
Wey sars no go reason me yahoo boy 
See everywhere red o 
Even olosho dey Reason me like broke boy 

God When?
God When? 
God When? 
God When? 

Emi omo D!

WRITERS

David Williams

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion