Shawdy like the way that I singoto
And me I go like make we two dey tongolo
Ibadi yen roboto so ma teele mi lo le ko bami din dodo
Abi them never tell u wetin I go fit to do for you
Wey dey come like a governor o
You know we need each other
Switch up on you that one
Yo know me really want ya
I just wanna show you a good time Yh
Wey go fit to dey dey handle
Wey go fit to dey dey handle you girl yh Yh...
Girl me like how you glow
You know me liking you so
Loving you mama loving you
Leaving you never leaving you
Wey go fit to dey dey handle
Wey go fit to dey dey handle you girl yh Yh...
Shawty say she wan follow me dey dey
Yunno you driving me crazy
Shawty say she wan follow me dey dey
Yunno you driving me crazy