I just wanted to let you know
And I still think about you a lot
But I’m searching for paper
We fit do this love thing
Someone call me my dealer dealer
Money make me Dy shiver shiver
I no dy play I need am need am
Say na the money be my ginger
nobody been tell me how e dy be
Omo Shey the life wan come dy whine me
Omo me I swear I no fit Taya (umm)
Fight for my money like Mike Tyson
Plenty money me I want no dy whine me (umm)
Them no tell me rain go fall
I’m without umbrella (Ella eh)
And I don wake many bustop orile
àánú mo rí gbà lọ́dọ̀ Ọlọ́un
All my life I’ve been grateful
And I no fit do am all alone
That’s why I call in jehovah
Someone call me my dealer dealer
Money make me Dy shiver shiver
I no dy play I need am need am
Say na the money be my ginger
Someone call me my dealer dealer
Money make me Dy shiver shiver
I no dy play I need am need am
Say na the money be my ginger
nobody been tell me how e dy be
Omo Shey the life wan come dy whine me
Omo me I swear I no fit Taya (umm)
Fight for my money like Mike Tyson
Plenty money me I want no dy whine me (umm)
nobody been tell me how e dy be
Omo Shey the life wan come dy whine me
Omo me I swear I no fit Taya (umm)
Fight for my money like Mike Tyson
Plenty money me I want no dy whine me (umm)